Wednesday, February 17, 2010

Naija Presidential tory so far

One thing wey I gbadun this Obodo Naija for be say Tory no dey ever finish. Na suspense drama we dey always see everyday. So for WaZoBia blogs today, we go dey sample one of the latest tory wey dey affect our country. Una know say we still dey find we president and some bad belle no wan gree make Bros J, our Acting President see road. Make we just view and enjoy the foto. I don edit am to suit this show. Make we Scatta Da Matta!!





 
 
 


Bros J the Goodluck, we dey your back...NDH! NDU! Na you biko!
I dey hope say una gbadun WaZoBia today, until next time. Make una dey Scatta Dat Matta!!

NB: No be me create the cartoon pics ooo, na copy-copy I be.

No comments:

Post a Comment